Commasแทปเบส | แทปเบส Commas Ayra Starr

CAPITAL MUSIC FANPAGE

!!!!! เพลงนี้ไม่มี แทปเบส Commas !!!!!
[กดเพื่อไปหน้าขอเพลง] [กดเพื่อไปหน้าคอร์ดกีต้าร์ ]


Na which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, commas
Original no be parody
E no fit clear for your memory
Whether na winter or summer, ajeh

Barbados, Havana, living life
See my fire burning bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala, tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you can't fool me

Energy wrong, I log off
Mo wa friendly and conscious
I'm allergic to sokuso
I'm not ready for confusion
Dem telly me, make I show love
Stability on gbona
Everything na connection
I'm not ready for confusion, hmm

Things happen
Inside life
Draw tattoo
Make I live my life
Dreams come true
If na fight
Fight the fight, make you no go tire
Fire dey go
Fire dey go
You need to put your body and soul
Leave your worries alone

Barbados, Havana, living life
See my fire burning bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala, tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you can't fool me

Energy wrong, I log off
Mo wa friendly and conscious
I'm allergic to sokuso
I'm not ready for confusion
Dem telly me, make I show love
Stability on gbona
Everything na connection
I'm not ready for confusion, hmm

Na which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma
Eh ai, eh ai, yeah yeai
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma

เนื้อเพลง คอร์ดกีต้าร์ คอร์ดอูคูเลเล่ แทปกีต้าร์ แทปเบส

คอร์ดเพลง Ayra Starr

คอร์ดเพลง Last Heartbreak Song
คอร์ดเพลง Commas
หน้าแรก สุ่มเพลง ขอเพลง เสื้อยืดนักดนตรี blogspot pinterest